Leonaldohh
Leonaldohh
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
My Thirst Skridododeyno Bro search my feelings 'cause you can not feel this Even if you put your self in my shoes Me I don too think far Mind no fit come back ( help me) Now you smell my mouth if I dey sober Spirit too high bro I no fit calm down My face make you think say I dey calm Somebody give me water ah Make i quench this thirst of love Those that even exist in this world Long gone like the dinosaurs Love now Na art we watch for movie So many beef around like I be Mallam I need this water ah ( water ah) I need this water ah ( need this water ah) Make e quench my thirst yeah (make e quench my thirst yeah) Need this water ah I dey try to maintain 'cause i no fit complain People dey wey their problem worst pass my own So I say thanks to Jah ( adupe eledumara) 'cause now I understand ( adupe eledumara) Say money no fit solve every problem So make you dey thank God if your problem Na money eh Trust no even dey for some marriages You dey sharing your boo With another Some get money (money) But no fit get pikin (pikin) Person get money (money) Still commit suicide (suicide) Now tell me what the hell does this guy wants Watin me and you get in abundance Now you see life no balance ( no balance) I say e no balance ( say e no balance) We drag one end leave the other We dey more for cons than the pros Right Somebody give me water ah Make i quench this thirst of love Does that even exist in this world Long gone like the dinosaurs Love now Na art we watch for movie Many beef around like I be Mallam I need this water ah ( water ah) Water ah ( need this water ah) Make e quench my thirst eh ( make e quench my thirst yeah) Make e quench my thirst eh (make e quench my thirst eh) If you get am abeg make you give me Somebody Water ah On this my journey to fame many things I see Just search my feelings 'cause you can not feel this Even if you put your self in my shoes Men I don too think far Mind no fit come back Now you smell my mouth if I dey sober Spirit too high bro I can't calm down Face make you think say I dey calm I need this water ah Water ah (water ah) Just be yourself You're beautiful Don't think someone is better than you There's someone out there Who wish that they can be like you Leonaldohh Leonaldohh's mix
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Translation
Translate these lyrics to another language:
Select another language:
- - Select -
- 简体中文 (Chinese - Simplified)
- 繁體中文 (Chinese - Traditional)
- Español (Spanish)
- Esperanto (Esperanto)
- 日本語 (Japanese)
- Português (Portuguese)
- Deutsch (German)
- العربية (Arabic)
- Français (French)
- Русский (Russian)
- ಕನ್ನಡ (Kannada)
- 한국어 (Korean)
- עברית (Hebrew)
- Gaeilge (Irish)
- Українська (Ukrainian)
- اردو (Urdu)
- Magyar (Hungarian)
- मानक हिन्दी (Hindi)
- Indonesia (Indonesian)
- Italiano (Italian)
- தமிழ் (Tamil)
- Türkçe (Turkish)
- తెలుగు (Telugu)
- ภาษาไทย (Thai)
- Tiếng Việt (Vietnamese)
- Čeština (Czech)
- Polski (Polish)
- Bahasa Indonesia (Indonesian)
- Românește (Romanian)
- Nederlands (Dutch)
- Ελληνικά (Greek)
- Latinum (Latin)
- Svenska (Swedish)
- Dansk (Danish)
- Suomi (Finnish)
- فارسی (Persian)
- ייִדיש (Yiddish)
- հայերեն (Armenian)
- Norsk (Norwegian)
- English (English)
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Leonaldohh Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/172698/Leonaldohh/Leonaldohh>.
Discuss these Leonaldohh Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In